Oxlade – KU LO SA (A COLORS SHOW)

Oxlade - KU LO SA (A COLORS SHOW)

KU LO SA (A COLORS SHOW) Mp3 Download

Gifted Artist and Lyricist famously known as Oxlade comes through with one more new melody titled “KULOSA (Closer)” as utilized necessary resources to speak with fans.

KU LO SA (A COLORS SHOW) song by Oxlade is accessible here on Daveplay for your free and quick download, appreciate underneath and continue to visit for Latest Naija Music update.

Listen and Download Oxlade – KU LO SA (A COLORS SHOW) Mp3 320kbpsbelow:

DOWNLOAD MP3

KU LO SA Lyrics by Oxlade

So many reasons wey I wan dey for you my love
Na you I want to retire with my love
See All the li ku ku things you do de make me Nono
Oh Nono
This distance is taking a hold of me for sure
Baby come

KU LO SA ( closer )
I want make we dey
KULOSA ( closer )
Girl I want make you
KU LO SA ( closer )
I for like make you
PULL OVER
KU LO SA O ( closer )
Omo I want make we dey
KU LO SA ( closer )
Girl I want make you
KU LO SA ( closer )
I for like make you
PULL OVER
KU LO SA O ( closer )

Sheybi na this kind of thing wey de make man see yawa
SEE YAWA
And me I understand say your dad no like me Rara
ME RARA
See I want make you know say me dey for you guarra
GURANTEE O
And if the price be that I for like to see yawa
SEE YAWA
I never trade you for nothing
This love making me de stunting
Without you I no fit do nothing
Omoge tell me what’s up gannn
I never trade you for nothing
This love making me de stunting
Without you I no fit do nothing
Omoge tell me what’s up gannn

KU LO SA ( closer )
I want make we dey
KU LO SA ( closer )
Girl I want make you
KU LO SA ( closer )
I for like make you
PULL OVER
KU LO SA O ( closer )
Omo I want make we dey
KU LO SA ( closer )
Girl I want make you
KU LO SA ( closer )
I for like make you
PULL OVER
KU LO SA O ( closer )

I never trade you for nothing
This love making me de stunting
Without you I no fit do nothing
Omoge tell me what’s up gannn
I never trade you for nothing
KU LO SA ( closer )
This love making me de stunting
KU LO SA ( closer )
Without you I no fit do nothing
PULL OVER ( closer )
Omoge tell me what’s up gannn
KU LO SA ( closer )

ALSO DOWNLOAD 👇👇👇

Upload Your Song


Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*