Pheelz – Finesse Feat. BNXN (Buju)

Pheelz – Finesse Feat. BNXN (Buju)

Finesse  Mp3 Download

Gifted Artist and Lyricist famously known as Pheelz comes through with one more new melody titled “Finesse ” as utilized necessary resources to speak with fans.

Finesse song by Pheelz is accessible here on Daveplay for your free and quick download, appreciate underneath and continue to visit for Latest Naija Music update.

Listen and Download Pheelz – Finesse Feat. BNXN (Buju) Mp3 320kbpsbelow:

DOWNLOAD MP3

Watch The Official Mp4 Youtube Video Below.

LYRICS

[Verse One – Pheelz]
And I’ve been living fast life but I see it in slow mo (Olohun)
Oh no
And you see my lifestyle like a G’s in the turbo (For sure)
See many people dey outside wey dey feed man zobo (bobo)
Oh no (Oh no)
And me I stand dey defend like Joseph Yobo
Bad girl say she wan Netflix and chill
So I ja ticket give am warning
If you fall in love, girl e certain
You go chop breakfast I’m not capping
Can you see dribble, Amokachi
I’m not faking this no fugazzi
You see these feelings I’m not catching
Ọmọ ọpẹ stand fit I just won dey
[Chorus – Pheelz & BNXN]
Ahhh, finesse (Ge ge ti)
If I broke na my business (Ye ye)
Ama shana e go bright o (Ge ge ti)
Folake for the night o (Ge ge ti)
Ahhh, finesse (Ge ge ti)
If I broke na my business (Ge ge ti)
Ama shana e go bright o (Ye ye)
Folake for the night o (Ge ge ti)

[Verse Two – BNXN]
F-I-N-E-S-S-E
Fit be the reason why your bobo won dey jealous me
E fit won dey take am serious, I dey do TOSS P
No fit to resonate, I’m on a different frequency
Ahn-ahn
I don’t think it’s necessary
I’ll be damned if there’s somebody that can do like me
Mehn I be like Mo’ Salah coming off the right wing
I’ll cut through your defender, you no need to doubt me
I must finesse
And you know sey me I must net
Na your kele I go carry go
If me I get money pass you
If you’re not careful oo
Finesse
You know say me I must net
Na your kele I go carry go
If me I get money pass you
If you’re not careful oo
[Chorus – Pheelz & BNXN]
Ahhh, finesse (Ge ge ti)
If I broke na my business (Ye ye)
Ama shana e go bright o (Ge ge ti)
Folake for the night o (Ge ge ti)
Ahhh, finesse (Ge ge ti)
If I broke na my business (Ge ge ti)
Ama shana e go bright o (Ye ye)
Folake for the night o (Ge ge ti)
Ahhh, finesse
If I broke na my business
Ama shana e go bright o
Folake for the night o
Ahhh, finesse
If I broke na my business
Ama shana e go bright o
Folake for the night o

[Outro]
Ohh ohh ohh ohh
Ridimakulayooo (Rii)
Ẹ maa f’ẹjọ mi sun oh (oh sun gbalaja ja)
Ẹ maa f’ẹjọ mi sun oh

ALSO DOWNLOAD 👇👇👇

Upload Your Song


Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*