Skiibii – Baddest Boy (Remix) Feat. Davido

Skiibii – Baddest Boy (Remix) Feat. Davido

Skiibii & Baddest Boy (Remix) Mp3 Download

Multi Talented Artist and Song-writer popularly known as Skiibii comes through with yet another new song titled “Baddest Boy (Remix) ”.

However the amazing tune features guest appearance of Davido who also put in good lyrics verse that lead it to a great standard.

Baddest Boy (Remix) by Skiibii is available here on Daveplay for your free and fast download, enjoy below and keep visiting for Latest Naija Music update.

Listen and Download Skiibii – Baddest Boy (Remix) Feat. Davido Mp3 below:

DOWNLOAD MP3

Watch The Official Mp4 Youtube Video Below.

LYRICS

[Intro: Davido]
Baddest
Run check, oh ah
Skiibii wo wo wo woah

[Verse 1: Davido]
Bad belle lo po laye (Shekpe)
Kehinde le joju Taiye (owh)
Olohun ma gbe mi fun aiye
OBO tii gbe won sare
Who dey check am?
(Men dey)
Ton ba gbemu, we go reck am
(Number)
7 David Bechkam
And nothing fit to shake my mental
Don’t come close without permission
Men dey, wey get metal
Nothing wey go gbe mi condition
E’sho dey, I no get Alumi
[Chorus: Skiibii]
Baddest boy
Emi gan biggest boy
Now, I chikkylaka in my toy
Fine boy l’omo gan
Shey you no dеy see say I no get joy
Now, I no get joy
Look am, dem dеy call me baddest boy
Ahh, baddest boy, yeah-yeah
Baddest boy (baddest boy)
Emi gan biggest boy
Now, I chikkylaka in my toy
Fine boy l’omo gan
Shey you no dey see say I no get joy
Now, I no get joy
Look am, dem dey call me baddest boy
Ahh, baddest boy, yeah-yeah

[Verse 2: Skiibii & Davido]
Shey you no dey fear face?
Shey you say you get craze?
Because I gentle, you wan dey take space
Shey you know I get taste? (huh-uh-uh)
You go chop
Nigerian koboko
Straight from Magodo
O ma ki’gbe “mor’ogo”
Giddem, giddem, slow-slow
[Chorus: Skiibii]
Baddest boy
Emi gan biggest boy
Now, I chikkylaka in my toy
Fine boy l’omo gan
Shey you no dey see say I no get joy
Now, I no get joy
Look am, dem dey call me baddest boy
Ahh, baddest boy, yeah-yeah
Baddest boy (baddest boy)
Emi gan biggest boy (biggest boy)
Now, I chikkylaka in my toy
Fine boy l’omo gan
Shey you no dey see say I no get joy
Now, I no get joy
Look am, dem dey call me baddest boy
Ahh, baddest boy, yeah-yeah

[Outro: Skiibii]
You go chop
Nigerian koboko
Straight from Magodo (Magodo)
O ma ki’gbe “mor’ogo”
Giddem, giddem, slow-slow

ALSO DOWNLOAD 👇👇👇

Upload Your Song


Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*