Spyro – Nobody Go Dey When Money No dey Ft. Davido

Spyro - No Body Go Dey When Money No dey Ft. Davido

& NoBody Go Dey When Money No dey Mp3 Download

Multi-Talented Artist and Songwriter popularly known as Spyro comes through with yet another new song titled “No Body Go they When Money No dey ”.

However, the amazing tune features the guest appearance of Davido who also put in good lyrics and verses that lead it to a great standard.

No Body Go Dey When Money No dey by Spyro is available here on Daveplay for your free and fast download, enjoy below and keep visiting for Latest Naija Music update.

Listen and Download Spyro – No Body Go Dey When Money No dey Ft. Davido Mp3 below:

DOWNLOAD MP3

 Billing Lyrics

Intro: Spyro & Davido

Nobody go dey
When money no dey
Bo’owo ba tan (chee)
Eyan lo ma ku
Is a lie (baddest)
Ma fi billing pa mi
Jo ma pa mi na
Chilo
Spyro
Baddest

Verse 1: Spyro

Yeh yeh
When I drop my song Funke for 2018
Everybody say I sing pass Usher eh
Spyro you be the best
You be the chief
You be king kong
‘Cause that time, small raba dey
2020 came the rainy day
All the time na me and sapa dey (5&6)
Where the people wey dey hype?
Wey dey hype me
I look around na only Kunle dey
Mama told me “never trust people, they
are evil, people gat issues so no dey mind
When they try to diss you and beef you”

Bridge: Spyro

Ahh ahh oh no no
If you get money brother spend am live your life
And if you die today, another man go take your wife
This life wey we dey too short
And you gas realize, nobody send you brother
Make you live your life

Chorus: Spyro

Nobody go dey
When money no dey
Bo’owo ba tan
Eyan lo ma ku
Is a lie
Ma fi billing pa mi
Bo’owo ba tan
Eyan lo ma ku
Is a lie
Ma fi billing pa mi
Jo ma pa mi na

Verse 2: Davido

If you try me you go lose
No you can’t fuck with me crew (30BG)
You know I don pay my dues
Steady on your TV, breaking dem news
Stay, I ain’t here to lose (kuku)
I ain’t got nothing to prove (on God)
You can never fit in my shoe
Steady getting paper, gat no excuse
When the going go low
When the going go low
All the niggas go code
All the niggas go code
And the ladies go low
And the ladies go low
Only when you spend dough
Baby converse your number, what’s up?
Money plenty, me I must to dash out (shepe)
Only thing wey dey my mind na cash out (cash out)
I no fit to kill myself, I can’t shout (giddem)

Bridge: Spyro & Davido

Oh no no
If you get money brother spend am live your life
And if you die today, another man go take your wife
This life wey we dey too short
And you gas realize, nobody send you brother
Make you live your life

Chorus: Spyro

Nobody go dey
Nobody go dey
When money no dey
Bo’owo ba tan
Eyan loma ku
Is a lie
Ma fi billing pa mi
Jo ma pa mi na

Outro

When the going go low
Ko’shi kuru legbe mi jare

ALSO DOWNLOAD 👇👇👇

Upload Your Song


Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*