T.I Blaze – Try

T.I Blaze – Try

Try  Mp3 Download

Multi Talented and entertaining Artist and Song-writer popularly known as (%OWS_artist%) comes through with yet another new song titled “Try” uses the means to communicate with fans.

Moreover, this impressive track was taken off from T.I Blaze‘s “The Fresh Prince Of Lagos EP“ Abum.

Try song by T.I Blaze is available here on Daveplay for your free and fast download, enjoy below and keep visiting for Latest Naija Music update.

Listen and T.I Blaze – Try Mp3 below:

DOWNLOAD MP3: T.I Blaze – Try

 

LYRICS

 

[Intro:]
Hmm, ah-ah-ahh
(Yo)
Ayy-yeah, yeah-yeah, yeah
(Big Vibes)
Hmm, hmm-mm, hmm[Verse 1:]
I get many thing wey dey bother my mind (bother my mind)
And if dem ask me, I tell them “brother, no mind oh” (no mind oh)
I no dey copy cat, I no dey cross my line
I dey low key dey grind oh (I dey low key dey grind oh)
Na everybody get time oh (na everybody get time oh)
Been a long time on the road (on the road)
Jejely cut my coat (jejely cut my coat)
I no fit give up, kept on tryin’ (kept on tryin’)
More shot for the goal (more shot for the goal)

[Chorus:]
I don try, I don try
I no fit to stop to try ’til I get enough money
Forget about konji
No girl go love you if you no get this money
O rimi pe mo jade tan (o rimi pe mo jade tan)
K’araye malo rimi tan oh (k’araye malo rimi tan oh)
Oju mi gan ti ri nkan (oju mi gan ti ri nkan)
Oju mi gan ti ri nkan, yeah-yeah (oju mi gan ti ri)
O rimi pe mo jade tan (o rimi pe mo jade tan)
K’araye malo rimi tan oh (k’araye malo rimi tan oh)
Oju mi gan ti ri nkan (oju mi gan ti ri nkan)
Oju mi gan ti ri, ayy-ayy (oju mi gan ti ri)

[Verse 2:]
I’m up all time
All on Jah
Eni ton w’owo o kin wa’ja
I no fit dey wish my brother down
I no fit to dey call trouser for you gown
I no go fit run from God (run from God)
I came from the street, no joy oh (no joy oh)
Many men, six feet gone oh (six feet gone oh)
No more sorrow, only joy oh (no more sorrow, only joy oh)

[Chorus:]
I don try, I don try
I no fit to stop to try ’til I get enough money
Forget about konji
No girl go love you if you no get this money
O rimi pe mo jade tan (o rimi pe mo jade tan)
K’araye malo rimi tan oh (k’araye malo rimi tan oh)
Oju mi gan ti ri nkan (oju mi gan ti ri nkan)
Oju mi gan ti ri nkan, yeah-yeah (oju mi gan ti ri)
O rimi pe mo jade tan (o rimi pe mo jade tan)
K’araye malo rimi tan oh (k’araye malo rimi tan oh)
Oju mi gan ti ri nkan (oju mi gan ti ri nkan)
Oju mi gan ti ri, ayy-ayy (oju mi gan ti ri)

[Outro:]
(‘Rimi pe mo jade tan)
Yeah, ayy-ayy
(K’araye malo rimi tan oh)
Ahh, ah-ahh
(Oju mi gan ti ri nkan)
Yeah, ayy, ayy-ayy
(Oju mi gan ti ri nkan, yeah-yeah)
Ah-ahh, yeah
(O rimi pe mo jade tan)
(K’araye malo rimi tan oh)
Ah-ahh, ah-ahh
(Oju mi gan ti ri nkan)
(Oju mi gan ti ri nkan, yeah-yeah)
Ah, ah-ahh, yeah-ayy
(Yo)
(Big Vibe)
ALSO DOWNLOAD 👇👇👇

Upload Your Song


Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*